ASUU STRIKE PART 2!!!

Oh Yesss oO! The Part 2 don enter Alaba o.
Akunnaya Films in
association with Ezenwa Pictures presents
anoda
ogbonge movie "ASUU STRIKE PART 2".
Dis one na movie wey don pass movie
oooooo. Dem nor dey miss dis one
oooo, even blind person dey listen to d
audio, deaf dey look d pictures
for screen, u must to watch am by urself.
Come hear
the true story behind dis ASUU Strike
ooooo.
Come hear why dem sack Ruqayyat Ahmed
Rufai-For this Part 2 you go see as dem takeU
kill Prof iyayi, as e car take
somersault, come see as Gov idris wada
dey smile drive dey go e nor
send, come hear prof iyayi final words wen
e say "LORD IT IS FINISHED"! U
go c all for dis movie.
Come see as ASUU dey reject billions like
change..... ewoo ooo
Chai com c as university student dey
suffer, boys don do lebuke tire so
tay 6 pack come fallout, girls don tire for
kitchen.... See Mata o!!_
rich man no even worry.
Leaders no even send. Wetin poor man go
do. Kai!
ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE
2013/2014 Part 2!!!. . .Death,
secrets,
Suspense full am, intrigue, romance,
swagger, ginger, all dey for the
movie. U go laff, u go cry
and u go get headache.
ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE
2013/2014!!! Na Part2 be this
OOOoooooooooooooooooooo. . .
Director na JRI Group.
Producer na King Edokpayi II.
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Pete Edochie as Nassir faggie
Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala
and
Olu Jacobs as Gabriel suswan..
Desmond Elliot as lebuke guy,
Segun Arinze as Wada, Mayorall as Prof
iyayi..
Chaaaaai.
ASUU STRIKE PART 2!! Grab ur copy now..!!!
If You wan be the first to watch am, Hit
LIKE and Comment