OBANSANJO FAMILY SAGA PART 1

politicians and their wahala,obj oooo of yester years,our great farmer,has decided to be writing letter anyhow now pikin and ex wife don follow write,who will write letter next,anyhow sha na oga jona cause am if him fit stand him ground all this expensive shit wouldnt happen,even former president bush dey follow talk,it aiit God dey THE FUTURE IS BRIGHT CAN U SEE IT? BY THE WAY COPIES OF THE LETTERS ARE ON SALE GRAB UR OWN NOW.